Nigeria Pidgin Bible
7 Wen pesin don beleful, even honey nor go sweet for en mout, but wen e dey hongry, even food wey bitter, dey sweet am well-well.
8 Anybody wey dey waka up-and-down, bi like bird wey nor dey stay en house.